3 Uzzi born Izrahaya Izrahaya kon born Mikael, Obadaya, Joel and Isshaya and all of dem dey head dia family.
Elkanah, Isshaya, Azarel, Joeza and Jashobeam wey kom from Korah family;
Uzziel sons na: Mikah and Isshaya.
Di leaders for dia family na: Efer, Ishi, Eliel, Azriel, Jeremaya, Hodevah and Jahdiel. All of dem na strong sojas wey pipol know well-well for di land.
Dem get many wifes and shidren and dem still get 36,000 wariors.