1 Kronikles 7:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English28 Dia propaty and lands na Bethel and di towns wey dey near am, go rish Naaran for di east and Geza for di west. Dem still stay for Shekem and Ayyah and all di towns wey near dem. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |