23 E sleep with en wife again and e kon born and dem koll di pikin Beraya, bikos di family don face trobol well-well.
Na so God go take bless my shidren-shidren, bikos E don make kovenant wey go last forever with mi: agriment wey nor dey break and promise wey nor dey shange. Na wetin go give mi viktory bi dat and God go make am happen.
Efraim wey bi dia papa kry for dem well-well and en brodas kon dey sorry for am.
Efraim born one girl and en name na Sheerah. Na en build Uppa and Lowa Bet-Horon and Uzzen Sheerah towns.