Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 7:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Zabad Shutela. (Afta Shutela, Efraim still born Ezer and Elead wey dem kill wen dem go tif animal for Gat pipol land.)

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 7:21
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Efraim shidren-shidren na: Shutela, Bered, Tahat, Eleada, Tahat and


Efraim wey bi dia papa kry for dem well-well and en brodas kon dey sorry for am.


God wey get pawa sey, “Filistia pipol don revensh and kill Judah pipol well-well, bikos dem hate Judah.


and from der, many Jew pipol kon salot Mary and Marta, bikos of dia broda wey die.)


So dem karry di box go Ekron, den di pipol for Ekron kon shaut dey sey, “Dem don bring Israel God Kovenant Box kom here, so dat e go kill awa pipol!”


So dem gada all Filistia pipol leaders kon sey, “Wetin wi go do to dis box wey bi Israel pipol God own?” Di leaders ansa, “Make dem karry am go Gat.” So dem kon karry di box go.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ