Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 7:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Tola six sons na: Uzzi, Refaaya, Jeriel, Jahmai, Ibsam and Shemuel. Dem bi popula sojas and na dem dey head each family. For di time wen David bi king, di wariors for di family na 22,600.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 7:2
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na di list of leaders for Israel family and tribe with ofisas wey dey kommand sojas and all of dem get dia work for di kingdom. Dem sey make each group dey serve one mont for evry year and na 24,000 men dey each group.


Issakar four sons na: Tola, Puah, Jashub and Shimron.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ