17 Ulam pikin na Bedan. Ramot wey Makir born, na en shidren-shidren bi dis and na Manasseh bi Gilead grand-grand papa.
Josef si Efraim shidren-shidren. E still si Manasseh pikin Makir and en shidren; Josef give dem betta land and propaty.
Maaka wey bi Makir wife, born two boys: Peresh and Sheresh. Peresh sons na: Ulam and Rekem.
Ramot sista, Hammoleket born three sons: Ishhod, Abiezer and Mahlah.
So, God send Jerub-Baal, Barak, Jeftah and Samuel and E kon save una from una enemies.