13 Naftali born four sons: Jahziel, Guni, Jeza and Shallum. Dem bi Bilhah shidren.
As Israel dey for di land, Reuben kon go sleep with Bilhah, en papa girl-friend and Israel kon hear wetin happen. Jakob get twelf sons:
Ir sons na Shuppim and Huppim. Na Aher born Hushim.
Manasseh girl-friend for Aramean born two sons for am and dem bi: Asriel and Makir. Na Makir born Gilead.