78 For Reuben aria wey dey di east side for Jordan River afta Jeriko, dem give dem: Beza, Jahza,
Di remainin family wey dey Merari tribe, na di land wey dem give dem bi dis: For Zebulun aria, dem give dem: Rimmono and Tabor.
Kedemot and Mefaat.
Afta dem cross Jordan River for di east side for Jeriko, dem kon selet Beza for di desert wey bilong to Reuben tribe, Ramot for Gilead wey bilong to Gad tribe and Golan for Bashan wey bilong to Manasseh tribe.