Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:77 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

77 Di remainin family wey dey Merari tribe, na di land wey dem give dem bi dis: For Zebulun aria, dem give dem: Rimmono and Tabor.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:77
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For Naftali aria, dem give dem: Kedesh for Galilee, Hammon and Kiriataim.


For Reuben aria wey dey di east side for Jordan River afta Jeriko, dem give dem: Beza, Jahza,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ