7 Meraiot bi papa, Amaraya bi Ahitub papa, Ahitub bi Zadok papa,
Kohat shidren-shidren na: Amminadab, Korah, Assir,
Uzzi bi Zerahaya papa, Uzzi bi Meraiot papa,
Zadok bi Ahimaaz papa, Ahimaaz bi Zabud papa,
and Seraya wey Meshullam pikin, Hilkaya born. En grand-papa dem na Zadok, Meraiot and Ahitub wey dey guide God Temple.
But di sons wey Korah born, nor die.