Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:66 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

66 Some among di family, dem give dem Kohat towns and dia lands wey dey Efraim aria.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:66
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem give di rest pipol for Kohat shidren-shidren ten towns, wey bi half of Manasseh tribe.


Dem still give dem Shekem towns and some lands wey dey for Efraim hill kountry with Geza and dia lands too.


Dis towns na: Beza wey dey di wildaness high land for Reuben tribe; Ramot for Gilead wey bi Gad tribe own and Golan for Bashan wey bi Manasseh tribe own.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ