Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:63 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

63 Na so too, dem still give all Merari family twelf towns for Reuben, Gad, and Zebulun aria.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:63
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem give Gershom shidren-shidren, thirteen towns for Issakar, Asher, Naftali and East Manasseh wey dey for Bashan aria.


Merari sons akordin to dia family na: Mahli and Mushi. All dis na Levi pipol akordin to dia family.


Dis towns na: Beza wey dey di wildaness high land for Reuben tribe; Ramot for Gilead wey bi Gad tribe own and Golan for Bashan wey bi Manasseh tribe own.


Merari shidren and dia family get twelf big towns from Reuben, Gad and Zebulun tribe.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ