Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:62 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

62 Dem give Gershom shidren-shidren, thirteen towns for Issakar, Asher, Naftali and East Manasseh wey dey for Bashan aria.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:62
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di remainin pipol for Levi wey dem give work for God house, na dem bi dis.


Dem give di rest pipol for Kohat shidren-shidren ten towns, wey bi half of Manasseh tribe.


Na so too, dem still give all Merari family twelf towns for Reuben, Gad, and Zebulun aria.


Moses wife born boy and Moses koll am, “Gershom” bikos e sey, “Na strenja I bi for dis land.”


Dia borda tosh Tabor, Shahazumah and Bet-Shemesh kon end for Jordan River. Dem get sixteen big and small town.


Gershon shidren get thirteen big towns from Issakar, Asher, Naftali and half of Manasseh tribe wey dey Bashan.


Merari shidren and dia family get twelf big towns from Reuben, Gad and Zebulun tribe.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ