61 Dem give di rest pipol for Kohat shidren-shidren ten towns, wey bi half of Manasseh tribe.
Kohat kon born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel;
Doz wey serve along with di sons na: From Kohat pipol: Heman wey Samuel pikin Joel born and naim dey lead di first kwaya.
Di towns and lands wey dem give dem for Benjamin aria na: Gibeah, Alemet and Anatot. So all di towns na thirteen.
Dem give Gershom shidren-shidren, thirteen towns for Issakar, Asher, Naftali and East Manasseh wey dey for Bashan aria.