59 Ashan and Bet-Shemesh with all dia land.
Dem still stay for Etam, Ain, Rimmon, Token and five towns for Ashan.
Hilez, Debir,
Di towns and lands wey dem give dem for Benjamin aria na: Gibeah, Alemet and Anatot. So all di towns na thirteen.
E go distroy dia juju pila wey dey di Sun Temple with all di gods for Egypt; den e go burn dia temple rish groun.’ ”
E turn from Baalah face west for Mount Seir kon cross di lowland for Mount Jearim go nort (wey bi Kesalon), den land for Bet-Shemesh kon cross go Timnah.
Libnah, Eta, Ashan,
Ain, Juttah and Bet-Shemesh, plus all di aria for der.