56 Di lands and village wey dey di town, dem gi-am to Kaleb wey bi Jefunneh pikin.
while Shema na Mahli pikin. Na Mushi born Mahli and na Merari bi Mushi papa. Merari na Levi pikin.
from Judah tribe, e send Kaleb wey Jefunneh born;
Den Joshua bless Kaleb, Jefunneh pikin kon give Hebron land to am.
Kaleb wey bi Jefunneh son from Judah tribe, dem gi-am Kiriat-Arba (wey bi Hebron), just as God tell Joshua. (Na Arba bi Anak papa.)
Gershon shidren get thirteen big towns from Issakar, Asher, Naftali and half of Manasseh tribe wey dey Bashan.