Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:55 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

55 Na dem get Hebron near Judah and all di land wey dey near am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:55
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Joshua bless Kaleb, Jefunneh pikin kon give Hebron land to am.


Kaleb wey bi Jefunneh son from Judah tribe, dem gi-am Kiriat-Arba (wey bi Hebron), just as God tell Joshua. (Na Arba bi Anak papa.)


So dem give Kaleb, Hebron town just as Moses promise. So Kaleb porshu Anak generashon komot der.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ