Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:54 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

54 Aaron wey kom from Kohat family with en shidren-shidren, na where e dey stay bi dis. Di first share wey dem give Levi pipol for di land, na dem take am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:54
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na Ishmael pikin and dis na dia names for where dem stay and kamp put, bikos dem bi twelf prince, akordin to dia family.


Na Kohat born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family.


Dem give Kohat family from Levi tribe wey bi Aaron shidren, bikos di first share na en own.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ