52 Na Zerahaya born Meraiot wey bi Amaraya papa and Amaraya born Ahitub.
Abishua na Bukki papa. Na dis Bukki born Uzzi wey bi Zerahaya papa.
Na Ahitub bi Zadok and Ahimaaz papa.