Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:50 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

50 Aaron shidren-shidren na: Eleazar wey born Finehas and na Finehas bi Abishua papa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:50
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na how dem take divide Aaron shidren-shidren: Aaron sons na: Nadab, Abihu, Eleazar and Itama.


Abishua na Bukki papa. Na dis Bukki born Uzzi wey bi Zerahaya papa.


Finehas wey bi Eleazar pikin, na-im dey lead dem before and God dey with am.


Den wi kon go di temple for di fourt day, measure di gold, silva and di oda tins kon gi-am to Priest Meremot wey Uriaya born. Eleazar wey bi Finehas pikin and two Levi pipol; Jozabad wey Jeshua born and Noadaya wey Binnui born, dey der with am.


“Yu go separate yor broda Aaron and en sons; Nadab, Abihu, Eleazar and Itama from Israel pipol so dat dem go serve mi as priest.


Aaron marry Elisheba wey bi Amminadab dota and Nahshon sista. Di woman born Nadab, Abihu, Eleazar and Itama for Aaron.


Moses ask for di goat wey dem take do sin ofrin, but dem tell am sey dem don already burn am. E vex for Eleazar and Itama kon ask,


Moses do as God kommand am. E sey make Joshua stand before Eleazar di priest and di whole kommunity for Israel.


Naw, di pesin wey dey lead all di leaders for Levi tribe, na Eleazar wey Priest Aaron born. So dem choose am to supavise doz wey dey work for di Holy Place.


Nadab and Abihu die for God present wen dem give wetin nor dey klean to God for Sinai Wildaness and dem nor get shidren. So Eleazar and Itama kon dey work as priest for where Aaron wey bi dia papa dey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ