46 Amzi wey Bani born, na-im bi Hilkaya papa. Bani na Shema pikin,
and na Hashabaya bi Malluk papa. Hashabaya na Amazaya pikin and na Hilkaya bi Amazaya papa.
while Shema na Mahli pikin. Na Mushi born Mahli and na Merari bi Mushi papa. Merari na Levi pikin.