45 and na Hashabaya bi Malluk papa. Hashabaya na Amazaya pikin and na Hilkaya bi Amazaya papa.
Dem sey make dem go koll di king kom, so Hilkaya pikin, Eliakim wey dey guide di palis, with Shebna wey dey rite wetin dey happen for di palis and Joah pikin Asaf wey bi di palis seketry kon go meet dem.
Levi pipol wey serve near dem na Etan wey kom from Merari family. Etan na Kishi pikin and Kishi na Abdi pikin. Abdi na Malluk pikin,
Amzi wey Bani born, na-im bi Hilkaya papa. Bani na Shema pikin,