Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:43 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

43 Shimei na Jahat pikin. Na Gershom born Jahat. Gershom na Levi pikin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:43
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David divide Levi pipol into three groups, just as dem take kom from Gershon, Kohat and Merari family.


Levi three shidren na: Gershon, Kohat and Merari.


Gershom shidren-shidren na: Libni, Jahat, Zimma,


Etan born bi Zera papa. Etan na Zimma pikin and na Shimei born Zimma.


Levi pipol wey serve near dem na Etan wey kom from Merari family. Etan na Kishi pikin and Kishi na Abdi pikin. Abdi na Malluk pikin,


Moses wife born boy and Moses koll am, “Gershom” bikos e sey, “Na strenja I bi for dis land.”


Levi shidren akordin to dia rekord na Gershon, Kohat and Merari. (Levi stay for one hundred and thirty-seven years.)


Dis na Levi sons akordin to dia names: Gershon, Kohat and Merari.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ