40 Mikael wey Baaseaya born, na-im bi Shimea papa. Baaseaya na Malkijah pikin
Na Asaf dey lead di sekond kwaya and na Berekaya bi en papa. Berekaya na Shimea pikin.
and na Etni born Malkijah. Etni na Zera pikin and na Adaya wey
Odas name na: From Parosh family: Ramaya, Izzaya, Malkijah, Mijamin, Eleazar, Makijah and Benaya.
From Harim family: Elieza, Isshaya, Malkijah, Shemaya, Simeon
King Zedekaya send Pashhur wey Malkijah born and Zefanaya, di priest wey bi Maaseaya pikin, go meet Jeremaya, but God don tell Jeremaya before dem rish der. Zedekaya sey make dem tell Jeremaya sey,