38 Assir na Ebiasaf pikin and na Korah born Ebiasaf. Korah na Izhar pikin. Na Kohat born Izhar. Levi wey Israel born, na-im bi Kohat papa.
Dem karry di Kovenant Box go put for di tent wey David make for am. Den dem do sakrifice kon woship God.
Na Kemuel pikin Hashabaya dey lead Levi pipol, but na Zadok dey lead Aaron shidren-shidren.
Tahat wey Assir born, na-im bi Zefanaya papa.
Na Asaf dey lead di sekond kwaya and na Berekaya bi en papa. Berekaya na Shimea pikin.
Kohat shidren na Amram, Izhar, Hebron and Uzziel. (Kohat stay for one hundred and thirty-three years.)
Di shidren wey Izhar born na Korah, Nefeg and Zikri.
Kohat sons akordin to dia family na: Amram, Izhar, Hebron and Uzziel.