Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 Tahat wey Assir born, na-im bi Zefanaya papa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:37
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Amasai na Elkanah pikin. Elkanah na Joel pikin and na Zabud born Joel. Zabud na Zefanaya pikin.


Assir na Ebiasaf pikin and na Korah born Ebiasaf. Korah na Izhar pikin. Na Kohat born Izhar. Levi wey Israel born, na-im bi Kohat papa.


My God, just as deer dey find wota to drink, na so too I dey find Yu.


My God, wi don hear am with awa own ear and awa grand-grand papa dem don tell us about evritin wey Yu do for dia time.


Na betta words full my heart for di king and I go use my vois praiz am, just as dem dey use biro rite for book.


Evribody, make una listin to wetin I won tok! Evribody for di world, make una put una ear for groun!


My Oga God wey dey rule ova evritin, make Yu si as di place where Yu dey stay, fine rish!


My God, Yu don pour blessing and favor put for yor land and give Israel en glory back.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ