Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 Doz wey serve along with di sons na: From Kohat pipol: Heman wey Samuel pikin Joel born and naim dey lead di first kwaya.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:33
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Levi pipol appoint: Heman wey Joel born and Asaf wey bi Berekaya pikin, bikos dem bi dia relashon. Di next pesin na Kushaya pikin, Etan wey kom from Merari family.


Doz wey dey sing na Heman, Asaf, Etan and na dem dey play di bronze cymbals;


David gada Israel leaders, di priests and Levi pipol togeda


4,000 wey go dey guide and anoda 4,000 wey go dey praiz God with di music instrument wey di king make.


Samuel sons na: Joel (na-im bi senior), sekond to Abijah.


Na dem dey do all di work for Tabanako, before King Solomon build temple for Jerusalem.


Samuel na Elkanah pikin. Jeroham wey Eliel born, na-im bi Elkanah papa. Eliel na Toah pikin.


From Heman shidren-shidren: wi get Jehiel and Shimei. From Jedutun shidren-shidren: wi get Shemaya hand Uzziel.


Levi pipol wey dey play music na, Asaf, Heman, Jedutun and dia sons and brodas. All of dem wear linen kon stand for di east side for di altar dey play cymbals, lyres and harps. 120 priests wey dey blow trumpet, kon join dem too.


My Oga God wey dey save mi. For day time, I dey kry give Yu and I still dey pray to Yu for nite.


“Make yu bring Levi pipol and make dem bi savant to Aaron wey bi di priest.


Di only work wey Levi pipol get to do, na to serve Aaron and en sons.


E get one man wey kom from Ramataim Zofim for Efraim kountry wey dey on-top hill and en name na Elkanah. Elkanah papa name na Jeroham. Elihu wey bi Tohu pikin, na-im born Jeroham and na Zuf wey kom from Efraim tribe, bi Tohu papa.


Afta sometaim, Hannah get belle kon born boy. Den Hannah koll am, Samuel, bikos e sey, “I ask God make E gi-am to mi.”


Naw, I don gi-am to God. From today go, I dey dedikate am give God.” Den, dem kon woship God for der.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ