30 Shimea, Haggiaya and Asaya.
Merari sons na: Mahli and Mushi. Mahli sons na: Eleazar and Kish.
Merari shidren-shidren na: Mahli, Libni, Shimei, Uzza,
Na di men wey David put for di temple make dem dey play music afta dem don karry di Kovenant Box go der, bi dis.