18 Kohat kon born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel;
So Levi pipol appoint: Heman wey Joel born and Asaf wey bi Berekaya pikin, bikos dem bi dia relashon. Di next pesin na Kushaya pikin, Etan wey kom from Merari family.
Kohat born four sons: Amram, Izhar, Hebron and Uzziel.
Shallum bi Hilkaya papa, Hilkaya bi Zabud papa,
All of dem still born sons too. Na Gershom born Libni and Shimei:
Merari na Mahli and Mushi papa.
My Oga God wey dey save mi. For day time, I dey kry give Yu and I still dey pray to Yu for nite.
Kohat shidren na Amram, Izhar, Hebron and Uzziel. (Kohat stay for one hundred and thirty-three years.)