Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 6:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Levi born three sons: Gershom, Kohat and Merari.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 6:16
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David still kommand Levi leaders sey, “Make Levi pipol use harp and cymbals take play music.”


So e sey make dem koll Levi pipol and Aaron shidren-shidren kom.


Dem karry di Kovenant Box go put for di tent wey David make for am. Den dem do sakrifice kon woship God.


King David and di ofisas pick some of Asaf, Heman and Jedutun shidren to profesai as dem dey play instrument and cymbals. Dis na di men wey dem choose:


Levi three shidren na: Gershon, Kohat and Merari.


King Nebukadnezzar kon karry Jehozadak with Judah and Jerusalem pipol go Babilon as slave.


All of dem still born sons too. Na Gershom born Libni and Shimei:


Levi shidren akordin to dia rekord na Gershon, Kohat and Merari. (Levi stay for one hundred and thirty-seven years.)


Levi pipol wey dem kount akordin to dia family na: from Gershon pipol, Kohat pipol and Merari pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ