7 Dis na di names wey dem rite for di family: Jeiel, Zekaraya
(Dem rite all dis tins wen King Jotam dey rule for Judah and King Jeroboam dey rule for Israel.)
Beerah wey bi leader for Reuben tribe wey Tilgat-Pilneser, Assyria king karry go anoda land.