Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 5:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Di leaders for dia family na: Efer, Ishi, Eliel, Azriel, Jeremaya, Hodevah and Jahdiel. All of dem na strong sojas wey pipol know well-well for di land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 5:24
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem bi David ofisas, bikos dem bi strong sojas. Leta, dem kon bi ofisas among Israel sojas.


Appaim son na: Ishi and Ishi born Sheshan, while Sheshan born Ahlai.


Na dis pipol bi di leaders for dia family. Dia family kon dey many more-more.


Di pipol wey dey half of Manasseh tribe kon stay from Bashan go rish Baal-Hermon, Senir and Mount Hermon and dem kon dey many well-well.


Di God wey dia grand-grand papa woship, dem nor gri obey en kommand, instead di nashons wey God porshu komot di land, Israel pipol kon dey woship dia juju.


Uzzi born Izrahaya Izrahaya kon born Mikael, Obadaya, Joel and Isshaya and all of dem dey head dia family.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ