Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 5:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe get 44,760 sojas and dem don train dis men well-well on how to dey guide, use swod and shot arrow.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 5:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di time wen Saul bi king, Reuben tribe attack and kill Hagrit pipol for war, den dem take dia land for di east side for Gilead.


Make yu and Aaron go nomba all di men for Israel wey bi from twenty years or old pass like dat wey go fit fight war.


So Moses give Gad, Reuben and half for Josef first-born Manasseh tribe, all di aria wey bi Amor king, Sihon own and e still give dem king Og for Bashan own, plus di towns and kountries wey dey round dem.


Joshua kon tell Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe sey:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ