12 Na Joel dey lead dem, sekond to Shafam, before Janai and Shafat.
Gad tribe stay from Bashan land near Reuben tribe land go rish Salekah wey dey di east.
Di oda seven membas akordin to dia family na: Mikael, Meshullam, Sheba, Jorai, Jakan, Zia and Eber.