11 Gad tribe stay from Bashan land near Reuben tribe land go rish Salekah wey dey di east.
Na Joel dey lead dem, sekond to Shafam, before Janai and Shafat.
Gad shidren akordin to dia family na: Zefon family; Haggi family: Shuni family;
Na-im dey rule Mount Hermon, Salekah, evriwhere for Bashan go rish Geshur, Maakat, half of Ramot pipol borda and King Sihon for Heshbon borda.
Dia aria na Gilead, Geshur and Maakat, plus evriwhere for Mount Hermon and Bashan go rish Salekah.