Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 5:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 For di time wen Saul bi king, Reuben tribe attack and kill Hagrit pipol for war, den dem take dia land for di east side for Gilead.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 5:10
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But one day, di pikin wey Hagar, Sarah savant wey kom from Egypt, born for Abraham kon dey laf Isaak and Sarah kon si dem,


Dis na di story about di pikin Ishmael wey Hagar di woman wey kom from Egypt; Sarah savant born give Abraham.


Dem wey gada so na: Edom and Ishmael pipol, Moab and Hagrit pipol;


Gebal, Ammon and Amalek pipol with doz from Filistia and Tyre.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ