42 Pelataya, Nearaya, Refaaya and Uzziel wey bi Ishi pikin, na dem lead Simeon five hundred men go di hill kountry for Seir,
Appaim son na: Ishi and Ishi born Sheshan, while Sheshan born Ahlai.
Hananaya shidren-shidren na: Pelataya and Jeshaya. Jeshaya born Refaaya wey bi Arnan papa and na Arnan born Obadaya wey bi Shekanaya papa.
Den God tell Moses, “Make yu rite dis tin for groun, so dat pipol go remember am, den tell Joshua sey, mi wey bi Oga God go make sure sey Amalek pipol nor go dey dis world again.”
Na eleven days journey e suppose bi from Horeb to Kadesh Barnea wen dem pass thru Mount Seir.