Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 4:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 Di men wey dem rite dia names before, kom for di time wey Hezekaya bi king for Judah and dem attack and kill Ham and all Meun pipol wey dem si for der, bikos dem si grass wey dia animals go chop.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 4:41
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ahaz born Hezekaya; na Hezekaya born Manasseh and na Manasseh bi Amnon papa.


Dem still stay for all di small-small village wey dey near dis towns go rish Baal. Na where dem stay bi dat and dem rite and keep all dia family history.


Dem kill many enemies, bikos God fight for dem. So dem kon dey stay dat aria until dem karry dem go Babilon as slaves.


Dem still attack doz wey dey keep animals for di towns kon karry many sheep and kamel go back to Jerusalem.


Afta, Moab and Ammon pipol with some pipol from Meun kon attack Jehoshafat.


God help am fight Filistia, Arab and Meun pipol wey dey Gur Baal.


So make yu listin to di plan wey I get for Edom pipol and wetin I won do to di pipol wey dey Teman town. Dem go drag dia shidren go and I go distroy di land finish bikos of di tins dem do.


Na thru one man E make all di tribes wey dey di world and E tok di time and place where dem go find God rish,


Sidon, Amalek and Maon pipol, opress una before and wen una kry give mi, I nor kom save una from dia hand?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ