Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 4:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

40 Dem si betta big land, where nobody go for disturb dem, den dem kon give dia sheep grass chop. Some pipol from Ham don dey stay der before dat time.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 4:40
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ham shidren na Kush, Mizraim, Put and Kanaan.


Dem go where dem dey take enter Gedor kon even waka rish di east side for di valley, dey find grass make dia animals chop.


Den Israel kon go Egypt and Jakob stay as strenja for Ham land.


E kill all di first sons for Egypt family; all di first sons wey Egypt pipol born.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ