Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 4:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Na Penuel bi Gedor papa, while Ezer kon bi Hushah papa. Hur wey bi Efrat first pikin and Betlehem pipol papa, na en shidren-shidren bi dis.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 4:4
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Azuba die, Kaleb kon marry Efrat and e born Hur for am.


All dis na Kaleb shidren-shidren. Hur wey bi Efrat first pikin, na en sons bi dis: Shobal wey bi Kiriat-Jearim papa;


Salma wey bi Betlehem papa, naim still born Haref wey bi Bet-Gada papa.


Salma sons na: Betlehem, Netofat, Atrot Bet-Joab, half of Manahat and Zor pipol,


Mered still marry one woman wey kom from Judah tribe and dem born three sons: Jared wey build Gedor town: Heba wey build Soko town and Jekutiel wey build Zanoah town.


Etam sons na: Jezrel, Ishma and Idbash. Dia sista name na Hazelelponi.


Dem go where dem dey take enter Gedor kon even waka rish di east side for di valley, dey find grass make dia animals chop.


Ashhur wey bi Tekoa papa marry two wifes; Helah and Naarah.


Shaaraim, Aditaim and Gederah (or Gederotaim) and dem bi fourteen big and small towns.


Den all di eldas wey dey di gate kon sey, “Yes! Wi bi witness. Make God make yor wife bi like Rashel and Leah, wey born many pikin for Jakob. Make yu get plenty money for Efrat and evribody go know yu for Betlehem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ