Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 4:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 Dem go where dem dey take enter Gedor kon even waka rish di east side for di valley, dey find grass make dia animals chop.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 4:39
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Joelah and Zebadaya wey bi Jeroham shidren and dem kom from Gedor.


Mered still marry one woman wey kom from Judah tribe and dem born three sons: Jared wey build Gedor town: Heba wey build Soko town and Jekutiel wey build Zanoah town.


Na dis pipol bi di leaders for dia family. Dia family kon dey many more-more.


Na Penuel bi Gedor papa, while Ezer kon bi Hushah papa. Hur wey bi Efrat first pikin and Betlehem pipol papa, na en shidren-shidren bi dis.


Dem si betta big land, where nobody go for disturb dem, den dem kon give dia sheep grass chop. Some pipol from Ham don dey stay der before dat time.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ