Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 4:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 Dem still stay for all di small-small village wey dey near dis towns go rish Baal. Na where dem stay bi dat and dem rite and keep all dia family history.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 4:33
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem still stay for Etam, Ain, Rimmon, Token and five towns for Ashan.


Dia family leaders na: Meshobab, Jamlek, Joshah wey bi Amazaya pikin,


Di men wey dem rite dia names before, kom for di time wey Hezekaya bi king for Judah and dem attack and kill Ham and all Meun pipol wey dem si for der, bikos dem si grass wey dia animals go chop.


plus all di towns wey rish Baalat Beer (Rama for Negev). Dis na di land wey Joshua give Simeon akordin to en family.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ