32 Dem still stay for Etam, Ain, Rimmon, Token and five towns for Ashan.
Bet-Marcabot, Hazar-Susim, Bet-Biri and Shaaraim. Dis na dia towns till David kon bi king.
Dem still stay for all di small-small village wey dey near dis towns go rish Baal. Na where dem stay bi dat and dem rite and keep all dia family history.
Ain, Rimmon, Eta and Ashan. Dem bi four big and small town,
Ain, Juttah and Bet-Shemesh, plus all di aria for der.