28 Simeon shidren-shidren stay for Beersheba, Moladah, Hazar-Shual,
So very early for di next day, Abraham take some food and wota kon give Hagar. E put di food for Hagar shoulder, gi-am en pikin kon sey make dem dey go. So dem go kon dey waka anyhow for Beersheba wildaness.
Shimei get sixteen sons and six dotas. But en brodas nor born many shidren, so dia family nor many rish Judah sons.
Bilhah, Ezem, Tolad,
Dem still dey stay for Jeshua, Moladah, Bet-Pelet,
Hazar-Shual, Beersheba and di village for
Dis towns dey Judah land end for sout near Edom borda and dem bi: Kabzeel, Eda, Jagur,
Amam, Shema, Moladah,
Di sekond koin wey Joshua trow na for Simeon tribe and family.
Dem give Simeon land from di ones wey dem give Judah, bikos Judah aria too big for dem.