27 Shimei get sixteen sons and six dotas. But en brodas nor born many shidren, so dia family nor many rish Judah sons.
Mishma sons na: Hammuel, Zakkur and Shimei.
Simeon shidren-shidren stay for Beersheba, Moladah, Hazar-Shual,
Di pipol wey dey under Simeon tribe na 59,300.
Di pipol wey dem kount for dis group na 74,600.
Dis na Simeon family and dem bi 22,200.
Dis na Judah family and dem bi 76,500.