23 Na dem bi di potta wey stay for Netaim and Gederah dey work for di king.
Na Meonotai bi Ofrah papa and na Seraya born Joab. Na dis Joab born doz pipol wey dey stay and karve wood for Ge-Harashim.
Jokim and all di pipol wey dey stay for Kozeba town. E still born Joash and Saraf wey rule for Moab and Jashubi Lehem. (All dis names na from di old rekord book).
Simeon shidren-shidren na: Nemuel, Jamin, Jarib, Zera and Shaul.
“Si, I don take di load komot from una shoulder; I don free una from di heavy work wey una dey do.
Yu don si pesin wey get good work? E dey-dey with kings and nor bi with yeye pipol.