22 Jokim and all di pipol wey dey stay for Kozeba town. E still born Joash and Saraf wey rule for Moab and Jashubi Lehem. (All dis names na from di old rekord book).
Shelah na one among Judah sons and na-im born Er wey Leka papa; Laada wey bi Maresha papa from Bet-Ashbea town where dem for dey make linen;
Na dem bi di potta wey stay for Netaim and Gederah dey work for di king.