20 Shimon four shidren na: Amnon, Rinnah, Ben-Hanan and Tilon. Ishi shidren-shidren na: Zohet and Ben Zohet.
Appaim son na: Ishi and Ishi born Sheshan, while Sheshan born Ahlai.
Hodaya marry Naham sista. Na one among di woman son bi papa to Keilah wey kom from Garm and Eshtemoa wey kom from Maakat.
Shelah na one among Judah sons and na-im born Er wey Leka papa; Laada wey bi Maresha papa from Bet-Ashbea town where dem for dey make linen;