Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 4:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Na Shobal bi Reaaya papa; Reaaya na Jahat papa; Jahat kon bi Ahumai and Lahad papa and na dem bi Zorah pipol grand-grand papa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 4:2
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Judah shidren-shidren na: Perez, Hezron, Karmi, Hur and Shobal.


Etam sons na: Jezrel, Ishma and Idbash. Dia sista name na Hazelelponi.


Dis na di towns wey dey di lowland: Eshtaol, Zorah, Ashnah,


God Spirit gi-am pawa and e dey stay for Dan wey dey between Zorah and Eshtaol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ