18 Mered still marry one woman wey kom from Judah tribe and dem born three sons: Jared wey build Gedor town: Heba wey build Soko town and Jekutiel wey build Zanoah town.
Joelah and Zebadaya wey bi Jeroham shidren and dem kom from Gedor.
Kaleb wey bi Jerahmeel broda, en sons na: Mesha wey bi Zif papa and en sekond pikin na Maresha wey bi Hebron papa.
Ezra sons na: Jeta, Mered, Efer and Jalon. Na Eshtemoa wey bi Mered wife born Miriam, Shammai and Ishbah wey bi Eshtemoa papa.
Hodaya marry Naham sista. Na one among di woman son bi papa to Keilah wey kom from Garm and Eshtemoa wey kom from Maakat.
Dem go where dem dey take enter Gedor kon even waka rish di east side for di valley, dey find grass make dia animals chop.
Na Penuel bi Gedor papa, while Ezer kon bi Hushah papa. Hur wey bi Efrat first pikin and Betlehem pipol papa, na en shidren-shidren bi dis.
Dis na di towns for di kountries for hill: Shamir, Jattir, Sokoh,
Jezrel, Jokdeam, Zanoah,
Halhul, Bet-Zur, Gedor,